- Like
- Digg
- Del
- Tumblr
- VKontakte
- Buffer
- Love This
- Odnoklassniki
- Meneame
- Blogger
- Amazon
- Yahoo Mail
- Gmail
- AOL
- Newsvine
- HackerNews
- Evernote
- MySpace
- Mail.ru
- Viadeo
- Line
- Comments
- Yummly
- SMS
- Viber
- Telegram
- Subscribe
- Skype
- Facebook Messenger
- Kakao
- LiveJournal
- Yammer
- Edgar
- Fintel
- Mix
- Instapaper
- Copy Link
Pamuregeji Lyrics by FLOROCKA Ft. Sunkey || The Impressions Album @florocka
Verse 1
Over one million reasons I got to give Jehovah praise everyday
If your eye don see the thing wey I see
You go follow me jubilate
As enemy dey plan on top my matter
Abasi dey blow dem enter gutter
No fear anybody wey no be Godi
Wey your shoki? Chai
Pre-Chorus:
Better start to believe in yourself
Don’t you ever give up on your dreams
Permit nobody to run you down
Respect yourself, ore mi joko o (rora joko)
Ota re lo ni’soro (awon lo ni’soro)
Padi mi ma ma po’kunso no
For the mean time ro ra bami
Chorus:
Pamuregeji
Regeji regeji ‘rege o Pamuregeji
I say pending the time when promotion go come
Rora bami
Pamurege pamuregeji
Verse 2:
See some people in life,
Dem mouth e be like ebola
Dem wan make you kpai
Dem go dey talk dey do say na dem only dem sabi pass – all na lie
Na so so mistake, dem go dey see o
Your future nko, dem no go believe o
All dem sabi na to run you down
Pre-Chorus:
Better start to believe in yourself
Don’t you ever give up on your dreams
Ma ma je ki won run you down
Respect yourself, ore mi joko o (rora joko)
Ota re lo ni’soro (awon lo ni’soro)
Padi mi ma ma pokunso no
Rora do yourself a favour
Chorus:
Pamuregeji
Regeji regeji ‘rege o panmuregeji
If you believe you’re a winner o
Pamuregeji
Regeji regeji rege o Pamuregeji
Oya let me see you put your hands up and jubilate
Pamuregeji regeji regeji rege
Lift your hands up ko komole
Are, kio mu ijo jo
Pamuregeji regeji regeji rege o
Verse 3:
You see this life anything you put inside na wetin you go collect
No over yarn, no hurry hurry
Make u no go regret
Shey you see, the rich getting richer
Shey you see, the poor getting poorer,
Shey you see, the happy getting happier
Omo the choice na your own o
Turn it up, turn it up
No dey do like suegbe
The name wey you call yourself
Na im everybodi go dey call you oo
Celebrate celebrate
Ma ma woju anybodi,
If you’re happy and you know it
Put up your hands and say o
Chorus
Ad libs
Everybodi move to the centre
Mnn step to the beat ah
Bia nwokem, chai everybodi follow da leader o
Pamu pamu
Mnnn, dance to da beat
My broda biko dey shout o
Jesus Is Coming Again for His! are You Read? Prepare now to meet Him on that Last Day!!!
- Like
- Digg
- Del
- Tumblr
- VKontakte
- Buffer
- Love This
- Odnoklassniki
- Meneame
- Blogger
- Amazon
- Yahoo Mail
- Gmail
- AOL
- Newsvine
- HackerNews
- Evernote
- MySpace
- Mail.ru
- Viadeo
- Line
- Comments
- Yummly
- SMS
- Viber
- Telegram
- Subscribe
- Skype
- Facebook Messenger
- Kakao
- LiveJournal
- Yammer
- Edgar
- Fintel
- Mix
- Instapaper
- Copy Link